Hi bro Your sister came for a job interview in our office, we’ve been trying to reach her to give her feedback. kindly provide her name and WhatsApp number via dm.
Follow me pls I follow back
I wasn’t lying right?
@Ayomide_SZN Babe wey all of us dey eye you wan use fooling format collect am?🤣🤣🤣
@lynn_jatau Hi Lynn, your face look familiar, have we met before?
@Ayomide_SZN Na Arteta style of play be this
@simeontobi0 Arteta keh? Make I Dey carry second? Iro o 😂
@Ayomide_SZN Lenu weyrey tio ni ise
@king_tobiloba Ah see finish 😭 😂
@Ayomide_SZN Ashewo
@Ayomide_SZN 19.) tell her family she applied for a job. noted.✅️
@SaintChrisXX Give me my flower 😭😂
@Ayomide_SZN Mutual
@Ayomide_SZN This employment format niggas been eating with it.
@DanDan97886934 No cast am
@Ayomide_SZN Omo una don upgrade tactics oo😭
@ernestbruno429 E never cast 😂
@Ayomide_SZN what???? who gave bro a banger??? 🤣
@Brawny7_ E shock him 😂 He never believe in me 😂 😂
@Ayomide_SZN No be say this werey get job oo
@mr_olart Una don see me finish for this app 😭
@Ayomide_SZN Omo see 4-4-2 formation
@aydot_mj Pep Guardiola dey learn 😂


